Big Brother Naija 2017 winner, Efe, has seemingly given some insight on the way he was treated after he won the show.

According to Efe, after he won the reality show, he refused to be ‘used’ and as a result, they tried to ‘finish’ him.

In his words ;

Man no be God, them for finish us.

I win Big Brother, them wan finish me…. I no gree make them use me, them wan evil me.

I dey do my best to put in all.

I’M sorry to my fans wey be expecting more

I dey promise to give you joy, make una no give up.

Leave a Reply