Orezi ft Slimcase Maro Lyrics

Here is a brand new music from the Ghen Ghen master, Orezi and on this lovely piece of new music, he features Otunba Lamba himself, Slimcase and its titled “Maro”.

Orezi ft Slimcase Maro Lyrics

DOWNLOAD MP3 HERE

{Intro}

It’s Mystro on the beat baby
Ruby, Rubylearnshii
Lavish spenders lawon goons yi
Owo t’o to start up business
won a de lavish e lale ijo kan
Ah baba e, baba e, motherfucker

{Verse 1 – Orezi}

The money wey we get o, e no dey finish
And when we dey the place o, we dey hurt their feelings oh oh ohh
The money wey we get o, e no dey finish, eh
Oh baby no dey pose oh,
come whine for daddy, eh
No dey form acitivity oh eh

{Chorus – Orezi}

Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

{Bridge – Orezi}

If you know say you sabi dance, (sisi baby)
show them say you sabi dance (eh)
Small girl, big god (fatty bumbum)
Shake am make I give you cash

{Verse 2 – Orezi}

Girl I like it when you whine that thing
Bring your body baby next to me yeah
Orezi for the Presido (Presido)
You’ rocking with the best oh (yea yea yea)
Girl’a come and whine it oh
Mr DJ make you turn it oh (oh oh)
B’o sen redi, you deserve some accolades
Accolades, you deserve eh

{Chorus – Orezi}

Maro Maro (ahah), Maro baby eh, Maro (kasa)
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro (oh baby)
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, (ahah) Maro baby eh
Ko Maro (on a…)

{Bridge – Orezi}

If you know say you sabi dance, (sisi baby)
show them say you sabi dance (eh)
Small girl, big god (fatty bumbum…je kon mo)
Shake it make I give you cash

{Verse 3 – Slimcase}

Wa, s’o mo face yi? Otunba Lamba
Emi mo ko Lavish, am a big baller
Mo ti ball pelu Six o six, eyan Orezi
Ruby, Ruby Learnshii, aye Wizy
T’alert ba wole, e ti rogo
Awon omo ele ti mo si wonu Prado
Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je
Omo fo rekereke, aye bowo je
Mr Bar man ice, more ice

{Chorus – Orezi}

Maro Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh, Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Ko Maro

Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro
Maro Maro, Maro baby eh
Maro, Maro Maro
Maro baby eh, Ko Maro

{Outro – Slimcase}

Ahan, Saint sami Ganja
No no no no, VIP lo wa oh, VIP lowa
O le ma wa bereobo n VIP oh
O le ma wa d’oorun n’le bi, o ti ye e?
Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP
O ni iwo big baller, baba e, mother, mother fucker
Olorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e?
Slimcase in the building, uhhhh

Leave a Reply