Seun Kuti gives

Grammy nominee, Seun Kuti has given a stern warning to ex-president, Goodluck Jonathan to desist from running for president in 2023.

Goodluck was reportedly said to have announced plans to run for president in the next election and Seun Kuti has a few words for the politicians.

Seun warned him not to bother trying to run for president as Nigerians suffered terribly under his regime.

U SAY AM O OR U NO SAY AM, NO EVEN TRY AM. NOT AFTER ALL D YRS OF SHUFFERING AND SHMILLING, INJUSTICE, KWARUPTION, ETC WEY WE GO TRU UNDER YUR GOVT. UNA STILL TINK WE B MUMU ABI, OK

SO D PEOPLE FOR OUR SUPREME COURT NO DEY SEE ANYTHING WRONG WIT ALL DIS SELEction DEM DEY CALL ELECTION WEY DEM DEY DO FOR DIS CONTRI, ALL D BALLOT BOXES STOLEN, GUNSHOTS AT POLLING STATIONS, ETC, ALL DIS NO CONCERN OUR SUPREME COURT ABI. WE DEY LOOKU AND LAUGHU

Leave a Reply