chnd

Chidinma Ekile is giving us chills..and as has deleted all pictures from her Instagram page and left only the one she took with Flavour.

We don’t know what she’s up to..But we know for a fact that she’s got the Hot for the Ololufe singer..

Perhaps, she’s baby mama number 3?

dinma-0

dinma-01

56 COMMENTS

  1. that girl no dey hear word…
    Assuming the time she invested in Flavour is the time she gave to her music brand, Tiwa & Yemi for no reach…
    i hope she don’t deceive herself… or maybe she’s preg….

  2. Yaba left we are not suspecting anything, or if una get bring it out, stop drinking paracetamol for another person gbedue.. I done talk my own at least for naija we get freedom of making friends..give us better news way go get us out of this recession…Forward ever…

  3. Every body for dis life get wetin dey favourable to ham, may b na weti she wan dey carry dey remeba d lamba, kisses, nd gud romance wey flavour go don dey supply her in times of deir quarrelling, abi wetin una self think for dis matter

  4. This a sign of “please nah, please nah, I’m sorry nah… Ok Iv deleted all my picx on IG except d ones we took tugeda… Oya cum to me nw nahh please nah…. Bea, wrk on ur brand, improve ur vibes n lev flavour.. Haba

  5. Nah lie joor…yabaleft no get brain.. She deleted every picture except for new 2 pictures and that does not include flavour.. People can visit her page to confirm what I’m saying.. Stop posting rubbish if you have nothing tangible to write about

Leave a Reply