Five star music singer, Harrysong, is alleging that a woman (above) has been making unwanted sexual advances at him via Social Media.
According to the singer:
“This has been going on for like a month now.. there’s a Lady I thought was a fan. . She started with all the compliments ,appreciating my music and brand.. then progressed to saying she’s in love with me..then progressed to request for sex..and now she’s even threatening to kill me if she don’t ‘ve me on her bed..
as you all know am in America currently doing my tour..people around my estate also sent messages to me now,saying there’s a lady looking for my house address,desperately saying she will pay anything..that she’s in love with me.
Her Instagram handle is missongz wat I don’t understand here is, is this still a fan love?”
See her DM’s to Harrysong, begging him for sex below:
Abeg jor give her what she is requesting, no be ur fanz
na his fanz ???
Baba for the girls nah, that’s what he calls himself.
If him start to day share am the way two of una want make him dey share am how many go reman for him body?
That one no concern me, na his biz@ Peter
Give her wetin she want Na
http://lm.facebook.com/l.php?u=http%3A%2F%2Fhomecash.online%2F%3Fref%3D9231&h=YAQF5XHd_&s=1
Lol….the problem is not sleeping with this ladies….the major problem is they claim silly pregnancy much later cos she will never be happy if u use condoms.
Serious matter
U need not make it go public. Grow up and deal with it. Enough serious matters to deal with now in Nigeria than ur sex nonsense
What a matured comment.
Nice one
What’s the big deal in a woman throwing advances at u? Its either u accept or decline. The rules states “if u kiss, don’t tell!”
It has gotten out of hand bro. Guy threatening! Nawa you o. To the extent that she started asking around for his number from his neighbors. It has to be reported to the police. Knowing how desperate women can be.
I wonder o, he’s such a baby
Mhexh Okafor, as e b fine boy na, u no fit blame the woman ooo. Moreover it happens. The guy just wan dey form one kind badoolee.
We call women chicken head, but still they control you to go carry out a major disastrous hit. Grown girls can be desperate, to an extent that they can devour you for what they want.
Laugh don finish me here
Dey there make your trousers dey wear you
Una no go kill person. Make dem come toast me self. Lwkmd
Tell am….
I hate harrysong with passion his not matured at all
I tell you,
He bloody says the same words to other girls.. Cause he got celebrity privilege, he singing his private life for all. #fuckingwanker
I don’t like d guy too
Harrysong no vex our babes and mamas ooo. Na dem Neva make the men run mad for this naija economy ooo. Lols. No vex biko, he’s a boy pls
True talk love u loaded
Ugochi Gloria, na this kind mess dem they call the “sweet smelling savour” lwkmd.
Ebele Esther u are welcome, don’t mind him, we (men) appreciate u damsels. U make the world go round. Loveth Obor uwc, the truth is no u no us. God knew we needed u na, reason y he gave u to us in abundance. God bless you all.
Must he an
Must he announce it
Tosin Oloyede no mind, he dey feel like Obama ni, lols
Na today all them 2baba and correct celeb don dey receive texts like dis? He wan show himself ni
u need to grow up man its nt strange guy if its juz go en ask 2baba en d rest even E money himself receive. a lot of differ messages on daily basis.
Aba made brain
Harry Potter abi wetin u call urself…. U have lost my “fanship ‘
Get of ur high horse’ Mr harrysong…try and b a gentleman with a code
&wat is harry feelin lik sef?must u share dis on social media?grow up ogbeni,nonsense&ingredient
Thank you my sister tell me
Una don dey pretend now, well its good u added Ingredient. So d guy tin na ingredient?
In as much I don’t appreciate Harry’s poor attitude by putting it out on social media but we shouldn’t forget Harry got the big cassava and probably the woman love big big cassava
Lol… Ladies self..
Chinedu E A Nelson U NO WELL WALAHI,WHO DEY PRETEND,NA SMALL PIKIN DEY WORRY HARRYSONG
Uchman Cynry how did u kno he has d big or wateva cassava?u be homo?
Vivian Anuforo thnx my sista,i don talk my own
Toyin Fatunsin . I think you should click on the article and read fully. There’s a private msg. she sent to Harry which was attached as an evidence.
Uchman Cynry am not disputin dat but wat am sayin here is harry shuldnt hav brought it here my broda,thnx
Harry I been think say u get sense receive sense in jesus name.. Amen..
Amen
why make it public then….kidz
na wa ooooo her Toto dy scratch her. make sh shook candle put na
its part of the benefit u get as a celeb! by the way must u sleep with a celeb before u make ur mark,is th dick of the celeb better than that of your bf! begging for sex;beggy beggy e no good o hold ur bf e go better
Baby mama loading, but dis guy no try ooo why showing her face nah.. so Harry wan tell us now e never catch one baby online before… End time story
This doesn’t look real to me. I just don’t trust this guys producing all this attracting captions. U think Harry will want to tarnish his image coz of sexual advances? Na todayyy
Her Toto dey share money? Or abi the Toto dey give inspiration for more music.
Give her my number since you don’t know how to fuck…….please i dont want to see this kind of shit in public again. Last warning !!!!!!!
?????
Lmao ???
Wtz new about sex? Onto d next abeg
U have to be very careful with that woman there must be something behinde it
Don’t mind her, or she will destroy u.she is manipulated by ur step mother. To destroy u.
So Wat. U think disgracing her on social media will stop her behaviour. I dnt know y sme ladies waste their tym on childish boys lyk this so called man. Mtwwwwweeee. I pity the woman u going out wit cuz am sure she is tryn wit this ur nonsense behavior. ND all these ppl will call themselves gentle. See his head lyk he be 72 years.
Help her life nah,must you tell us?
Who sex epp? Who harry abi nah waitn dey call am epp?? See yabaright online you people should post something reasonable here Ooh
That’s good for her,it’s not only the ladies that knows how to expose men on such issues too …
That won na talk u re not serious oo so u can that too right that harry self na local boy
If na u dey disturb her u go put am for social media? Dick head.
Tell am o.. Nonsense to d Satan.. I blame d babe wey give am face
Girls plix have small self respect..that is how I heard one telling her friend to tell a guy that she likes him and yabaleft how do u get all these girl news biko
u stingy oh ordinary dat tin we she beg u… She no say u no fit giv am money nah so dis free tin we God giv u, u no fit giv out free. Stingy pocket, stingy 3rd leg.
Hmmm beging for sex shame
Haaaaaaaaa
Muumuu
Hmmmmm
U are still a boy, so childish.
Can u imagine
Lands for sale at cheaper price in Ogun State. For more enquiries call 08037777058 or whatapp me on 09051280880. God bless
No mind am! If to say Na buhari or osinbanjo daughter,we no for hear am!!!
How does that concern us
Bro you need to shear it oh,she asked for sex,that is not enough, she still went ahead and say she will deal with you,she even have the guts to go to your estate,to make enquiries about you,bro snub her jooooor,I wonder waiting you want do with these fat pig.
Harrison u didn’t put all yr own chat bcos frm her chat u were also telling her things due to her reply so put every chat dnt delete any part b4 we judge lol
On point!!! Kudos
Why didn’t I think of this? You just put d babe chat alone like say nah she dey ask herself question dey answer too..
No mind am he think say we be fool, the part wey e take start to dey chat lovy lovy with d babe e edit am comot na now wen d babe dey threaten am e come dey make am public
And so??? Now i know why kemi or what s that x gov daughter is calln some of you illeterate…. So you cant handle it urself ?? Until you xpose her on social network….. M not sayin the lady is right oO… But harry !! Harry grow up pls… Tot you are a man….. Pls grow up n learn faster kid!
Come over
Sweet malato, u r on point.
Yels Kemi is right
Why is that lady too begging a singer for sex when dick is available everywhere she go just like Mtn. Harry hasn’t did wrong what if that lady want to set him up?@princess asenat sule Momoh
Afterwards,she will said she’s pregnant for him,claiming another baby mama.Some women need to respect themselves and know their worth,why Disturbing him and for Harry you be baba for the girls now.you supposed overlook it
Tell am o.Dem go Dey claim wetin dem no be with their nonsense n meaningless songs.
Immatured bald headed fool my dear grow up
Lmao…bald whatttt???
If na lady bring this issue up for public, we guys go the vex..
Mtcheew! I just don’t know why useless private issues should be made public.. ?
So??
Why are u telling us are u not matured enough to know what u want must u make it public so tht we clap for u I beg na new thing
That’s is Nigerian Mentality. Nigerian ladies lack mentality. they want to have sex with polular guys so that they will be using to pround. meanwhile I hv Money than most of all dis stars
So??? Does it worth forming a headline hia?? U no get baby mama abi u no dey do??? Y trying to rubbish dis lady’s imagine as if u don’t like wot she’s telling u??
Lol…funny u
I just tire for d mata
E be like say You like fuck well well ooh
I don’t ve tym for any childish talk…
Thought Harry is matured enough but exposing her is out of point. Still don’t think Harry post dis
Be a matured man, must make it public, grow up boy
Just negodu. Look at her. U want to know how he taste. Na food?
Hmmm
Harrysong fall hands mehnnnnn. Need he share it online? What the heck? What is even wrong with this generation?
Everybody forming most wanted #SMH
No mind am make e swear say e never do online baby before..
You dey mind the idat!
Most wanted no be small one o… If no be hunger who food be nah? This guys dey provoke my annoyance joor
I tell you. As he shared the chats of the one disturbing him. He should also share the chats of the ones he is disturbing…Nansense!
What about all the girls you might have sent same kind of messages? Will this make ur star shiner?
Nigerian mentality….
Isn’t that supposed to be kept private? She rape you?….. What are you feeling like with that kind size of head ??? Mtchwwwww.
This fine lady wey de here, believe me she gree you come close. You wan use her picture shine. I blame her not my dear. Na pure lie..The lady’s picture no show for your chat background.
You used your two 3310 torch phones to conjure the text. You no gree show us the kpako girl wey two of you de the same class of
“please vs I no gree”
No mind am.. d guy funny
No mind d idiot, I even blame d fine babe wey give am face. If no be hunger,who food for be nah?
Blame no one my dear. The lady’s picture no show for the chat background. He used his two 3310 torch phones to the conjure the text. E no gree show us the kpako wey two of the de same class of “please vs I no gree”
Hahahahahahahaha
Very funny
De there na. I de tell you as en be, you de laugh.
Bera I think say nah d babe picture i dey see for d page as link no gree open for me
For where?!!.. See that kind forming… If you look well, you go see se the lady no even know se the imbecile de snap am for his own selfish interest…
U don’t prove maturity in this case u shouldn’t have open it to public….. Is it bcoz u r celeb or wot???? Dere lots of friends on FB here that do text me naughty things but does that me I should show d case to d public……The best thing is to block or ignore her message.Our Nigeria celeb shaaaaaa
So what do u want us a do?
What are you feeling like…. You just make me dislike you with this act
I never knew you’re so low in thinking.
WISE UP GUY WHAZS BIG DEAL pretty suit yourself listen no trash
So?… I don’t blame you, I blame the lady/woman in question.
Na gist you de find Abi ? If she say she wan know your taste n u know say u no want y u no tell her wen u come de tell us here ? Abi park your keke jor
Mr hrrisong I am highly disapointed in you with dis kind of childish behaviour of yours, as from to day I am going to delete you out of my friend nd remove myself from your fan nd block you from my whatsapp idiot like you just want to prove to us that you are nice but you are not what stop you from been been a married man if not hallot idiot stupid you mate are getting married nd having children
End time parole
Baby mama loading, but dis guy no try ooo why showing her face nah.. so Harry wan tell us now e never catch one baby online before… End time story
I wonder what is wrong with our men these day..The one u think he is learned ,wud outrightly prove to u that he is big fool..How can u post a lady’s pic on fb ,simply bcos she demanded sex with u,nd u r proud to call urself a grown man…These r little challenges we see everyday, which involve both sexes.. Are u showing her to d whole world to win a Nobel Prize or Grammy ? My guy think of better ideas to see us out of this biting recession… Mtchew…
? ?
Wots special abt him?hes still a baby
Tnks for that positive comment @ Chinwendu, that guy is a disgrace
Na God go bless u
Tell am o my brother. I don’t gerrit, this immaturity on display these days ! If you think she’s obsessed and may harm you, tell the authorities.. haba
Guy, am so pleased and impress with your intelligent comments. I would have said it any better. ??? carry on
Wow true talk. U are mature in thinking
Matured for what
What the guy did was wrong.But u also need to talk sense to our ladies! Must they act this way? Must the lady be begging a man who is not ur boyfriend or not in relationship with u for sex? What moral lesson is in that for God sake! For harry,stop acting like a KID.
You have spoken like a hundreds brain… tell him the fact lol
God bless u @ Nedu
Well spoken
I tire ooo
And me too. Ewu na watin u come post online, how abt d ones u ask for sex from dem why not post DAT too?
Babe no mind dat fool call harrymonkey
Guy where your sence dey?
So far dat she is begging help her nah ,she is in need dat is while she is begging
I don’t see anything wrong in him making it public because his life is at stake. He needs anyone who knows the lady to caution him. It’s very simple
Harry you ‘re fool I never liked your songs
Rubbish
Mr joker,had sang the song(give them)anyone who wants it from you,give them.
Must u bring it to public
Congratulation.
So? it’s not news jare,I see making it go public makes him feel like a getto superstar,,, Mtcheeww!!! Besides Na d babe I blame, I wonder what she sees in him 2 make her even beg 2 sleep with him…
No,na because de mumu de sing…..
congratulation u don win
Why Harrysong is so foolish as this
what about the ones u beg ?
True talk,my brother
So u get free toto too u dey come disturb our peace….weytin be your own seff….if u want do it, if no den let us be
We dnt need to read this shit….infact u just abusing our eyes
Every small discusion with somebody you post it in social media fools .
I tried oooo,my brother
Naa waooo even God say ask and it shall been given she done ask you give am don’t be stingy
I wonder wat dis lady saw in u dat is making her go gaga,u are not even cute for God sake,i pitty her cause she dnt knw wat she want
That’s wot u get to encounter wen u an entertainer…… #itsGENERAL
Why this Mr Celebrity so you be father , shioooor
Harrysong, u are a fool
Emmanuel Kohol…see people pleading to have mighty jobs done
Satisfy her joor, after all u be BABA FOR THE GIRLS
In fact I dnt always bliv such, d guy may be blackmailing d bae as she nor gree 4am
Dis guy na goat
Harry you fuck up ….this is not how handle things. Think of your past and then ask yourself a question if a lady do this to you how will you feel??? Just be careful ex you will be posted too…because like this many people done get you for mine but for real Harry you fuck up
So wetin d idiot want make i do now?probe her.
Harrysong stop being childish and act like a man.
And sooo?who u help sef
Abeg the ones way u Don chop b4 we hear am??
Why haven’t you told us about the other fan requests you granted abi Na because this one no be your taste,(nwanyi gwa GI ndi ojuru,oga agwa GI ndi okwetalu)
Nawaoooo woman with their wahala
Na lie
guy abeg avoid her because to b baby mama don dey hungry her if u go she go carry belle tie u down
Hahahaha hahahaha my dear u r very funny
@princess Asenat, you may call it whatever you like but I want you to know dat evil are not meant to be covered nd i want to advise you to deviate from such act if you have actually involved,come to Christ nd you will never hv anything to regret, so for me i think what d young man did is d best.
Na u good pass?
Harrysong ””congrats u don win world cup
As u don expose d babe carry her picture join, you don win award for Africa? No dey provoke my annoyance for this recession period joor. Nah the babe I blame sha, see as u keep head like naija present economy still dey form Bruce Lee.. If no be hunger,who food for be? Nonsense
U dey vex o, can’t stop laughing
Babe u check out d exposure nah. It’s too childish and embarrassing
U r so funny@ Anita
Nah vex dey worry me so joor Asika Chimaobi Manuel
Hahahahaha @Anita u vex ooo I beg take am easy naa..lolz
Lol….can’t stop laughing
Very embarrassing
No blame the babe oo
She no be the only babe wey dey ask for sex frm artists..So free the babe
Na that monkey were dey form holy man
Gizooooos!
No kill me with laff abeg
Dis babe u funny oo??
na true na so them dey disturb celeb na so baby mama dey take start no near her oo she go don put sometin for her pussy as u enter na final b dat lol
Na talk oh.truth.
Abeg this small children,why cann`t you politely turn her down. Coming online to do this is childish. Even during your Dad days Harry Moscow, ladies do approach him too. This are the things that make u a super star.
This yabaonline is bastard company in fat bastardization lol
It is a lie, if it was true hanrry would have fuck her since, bcos I know him very well
All this women una like fuck ooh
Happy New Month Palz And Please Share to Save Upcomng Artists From #WACK STUDIOS#
Share This Message If Any Upcoming Artists On Your Friends List…. What Are You Waitin For,Or Are You Still Doubting Us….?When We Are Done With You,RECORD LABEL Would Surely Locate You..Becos The Same RECORD LABEL Like Beta Song Wey Go Move Market well well..
#Producers# working out #Good Music# for you to Stardom are Rear…
#Come Let’s Make You a #Super Star# With Promo starting with new #Dimension#…..Come enjoy the wonderful offer,you record 2songs and get 1song free @ Hitz Doctor
Entertainment recording studio…address to the
studio if you want to get to Us..@No 9 coate street
oyingbo yaba lagos state…only for hitz songs makers…08168054108..BE THE NEXT NAIJA CELEBRITY TO SHINE…
What is wrong if a lady demand for sex you are not matured get out fool you think people will praise you
Harry should be more matured about this…she’s a fan…since u see how serious she is,u can just invite her to meet u in an Eatery then u go with a friend or two…cheer her up,put some sense into her head I am sure she will understand… U are a man,matured men knows how to convince women,all u need to do is to give her attention,make her reason with u,at d end u will both smile for good.(women as a tender heart and they needed to be treated like a Queen)
True talk
Well said
Thief …u can mk sense o
You make sense bro,
You are brought up a queen, good talk
lol how many people him go meet ,do you know many ladies that want to sleep with him abeg let her just respect herself as a woman and stop harassing herself
Make naija girls put sleeping tablet inside he drink then rape the poor man Abi?
Yes bro i agreed wit u,their will be many comin for him but at least dis is d only one we know yet,let’s talk about dis one for now… he shuld handle dis as a man and Putting her pic on public,Not man enough for me..dat’s not d best he can do…am sure u know dat ryt?@Frank Rhymzy
Hahaha funny but true bcos I know dat some girls can be dat desperate just to get wat dey want and dat is one of d reasons why I said he should go wit a friend or two…at least d frnds go dey see watin dey happen na@John Fayar Optional
Yabaleft can lie. I don’t take their post serious till I see d news elsewhere.
Judging from one side isn’t cool. That lady is already threatening to kill him if he didn’t heed to her request. It has to be made public. In-infact it has to be reported to the police. Big head or no big head, he’s rich and a celebrity. Once you have turned into a public figure, there has to be restrictions in your life. This one is out of hand. Do you know how many women that would want to sleep with that guy.
Na u be judge….kill who…where u don’t hear am ….make Harry munch the conversation make we see wen she talk…make una get sense o
It is a fact. She is threatening to kill him.
Aghe Oghenerume you are doubting your powers Rume?
Grow up Harry.
That harrysong, is he a small boy? Hahaha.. A man and you are behaving like that…please you are under the limelight, we didn’t force you to be there, you chose it. Such things come with the fame. You have to get “self control”, pray for one if you don’t have.
Nawaoo
It’s like na dis one dey reign for 9ja now. Stupid!
Why u telling the public those one u fuck u tell d public..
You ‘re just an illiterate just as that ex governors daughter calls you guys you have just demonstrated your level of exposure let me ask you are you Prince CHARLSE or Prince Williams of England ?
Hmmmm, this is madness, ask him for sex… Harry I think you have sense why post her picture..
AND SO? … Its a private matter why make it public, trying to feel important or what? Ugly personality mtcheww
Harry the ones you begged for sex and they accepted did you tell us ,Saint Harry what are you trying to prove here,that you’ve never had sex with your fan or what,OK what do you want us to do now,Santa nwa mkpi mtchewwww
I knw this lady na. Her is chidubem from imo state, she is my former neighbor.
There’s no différence between and that crazy Keyan babe. Empty heads that can’t handle things privately.
Women and their foolishness.
Good a thing, she didn’t bring herself so low to beg you for money, men always beg women for sex, now a woman has done it and you making great noise.
You can’t convince me, you are an empty drum.
Lol is it a meal?
Harry Song you realy fall my hand infact you fuckup, this is an executive matter not general, this should be handled with extra carefulness because come and eat is not come and work
you ‘re a fool Harry
Does it mean u can’t block her if u claim u re not enjoying her chats n disturbance as u said ?
Childish altitude
Nonsense post. U mean u never ask a girl for sex……i see no reason why u said she is obesse cos she look normal
At the end of the day we can see Harry Song is more disgrace than the lady.
If a fan threatens to kill u if u don’t have sex with him or her you will still keep quiet abi??? I see nothing wrong with what He did
And so what? Are you the first? Even those without fame n money get advances from ladies… Even went as far as posting d lady’s pics n private chat…sissy behaviour… Plz also endeavor to screen grab d mssg she will send to you when she sees how childish you’ve gone…
If she is a young beautiful girl won’t u agree.
And that’s why you’re broadcasting it to d extent of disclosing her identity ??
You’re not a man buh a full grown boi…
That’s why u no win any award… D main reason u post dis is because you’re no longer relevant in d industry and no-one talks about u again… Mumu..
Na so so stupidity full una Crew,na so una sae Skibii die just to gain fame….
Mtchew
Is it a crime under Nigeria Constitution?stop being a boy
Harry song or whatever they call you, pride goes before a fall,you wanted to prove a point and ended up displaying your low self esteem
Please did he actually say a thing like that? Then he must be a fool.
I don’t know where to buy Akara dis night, one super pack indomie #80 who Harrysong EPP?
doin dull,
Guy go finish Wat u hv started
This is obsession oo
I wonder what this lady like in you,village champion,you see small money you never knew is possible
What about the pple u have been begging ???????
just fuck her men
Harrison, you are nothing but uncultured baboon. At your age, you are still behaving like a child. How could you do such a thing. Foolish entity like you . Do you think you will receive an award by doing this. Hopeless idiot. Can you imagine
All of u insulting harry,did u even open and read d full chat?i am nt in support of what harry did…but dis lady is something else,is it by force?she is jst too desperate and refuse to tk no from harry.desperation can lead to something else…guys should b very careful in dealing with desperate ladies bcos they can do anytin to get what dey want.
Hes still immature making it public esp showing her pic…he can handle it in a better way
Hw?Did u realize d gal went as far as askin pple living in his neigbour hood 4 his numba?and she even said dat harry cant reject her?is obvious d guy is tired and might even b scared….so he think exposing d gal might get her off his back
See better person talking?
Harry should just be happy that a lady liked him, that big head mtcheww
He no knw police station…if the babe dey threaten am na we wan stop am…we know the woman,….make he use he common sense
Harry is that part of recession that Nigerians are facing now..
….. #Harrysong sucks 4 making ds shit go public….. He nid grow up
Guy y telling us na..? Will dat change anything in nigerian……US ur head
Harrysong, u have successfully proven me wrong. I thought ur brain was functional
You lack matured mind.Y telling the world ?
But if its a lady did this to a guy,u all criticising will applaud her
Harry song u fuck up
For u to post such things online simply show u re not mature.
Guy u gat to wise up
Wetin make we do?
This post mite be fake, so please take it easy wit him cos l know Harry is a busy guy.
This October self,,Is like raping on the air.Lady came looking for Harry to RAPE?Run for ur dear life or prepare for ur service of songs.
And so what?? You guys are adults, deal with it mehn. Their are reasonable things to talk about than this trash.
Hahaha.. Whitney. Wetin u come find for here??? Oya go to ur bed and sleep..lolz
Lolzzz
Baba for d fools…
Mr harrysong
Who you epp..
Who serve..
Sex or no sex
Is she not better than those you demand sex from
THIS IS A FREE WORLD
HOW TO OPEN A PAYPAL ACCOUNT IN NIGERIA http://positiveintegratedservices.com/blog/2016/10/03/open-paypal-account-nigeria/
Y go public as if it’s today u started doing stuffs like dat.. If she’s loaded wit cash now u will secretly go nd even stay for d wknd..
???
Simply refuse her n continue with ur life. Why r u telling d whole world as if u r a virgin.
Who e EPP??
This doesn’t need public announcement ok,anyway the lady thought u are man but it is unfortunate that u are a mare boy whose brain is low to give mature answer to her demand.
U are a celeb so its normal…u r Immature publicising this Harry
See hm four figure table head, big boy no brain
Yabaleft!!! Y is it dat u guys love carrying news on the left side?? Na wetin i go dey read with my data be dis??? #KatiKati
Lol
I tot this was all joke…buh he couldn’t have taken it this far…..to the public… Honestly this is childish…
Wetin concern us……u guys d mumu atimes oh
Harry. What of if you were the one asking her for sex, will you make it public ehh?
Make sure u marry a man. No common sense at all. I’m so disappointed in u.@ harry song. Baba for d boys.indeed
if its tru, guy u no try o. whts so special abt ur d**k self abeg clear road jor
Who ask you
I guess If you are the one asking for this from the lady, you will be so desperate about it. No crime if a girl ask u out. This is just one of the reasons why girls don’t always what to show it that they love a guy even if they do with their hearts.
Rubbish thing for u to do harry,and to think I used to love your songs, u are such a fool
Give her
Fake news
Good one