angela

We love our celebrities showing off their natural face and nothing excites us than seeing how beautiful how they are without any make-up on.

Nollywood actress, Angela Okorie took to her Instagram page to share a photo of herself looking all natural. She captioned the photo with:

Sometimes it feels cool to be natural#goodnight#

 

59 COMMENTS

  1. Na God wey dey heave go continue to dey punish una….
    After him don make una well una go carry una hand design una self come look like wetin person no fit phatomm..Ah mean see beauty without make up…
    Na wa oo!!
    Babe think am oo…do away with make ups…

  2. Na God wey dey heave go continue to dey punish una….
    After him don make una well una go carry una hand design una self come look like wetin person no fit phatomm..Ah mean see beauty without make up…
    Na wa oo!!
    Babe think am oo…do away with make ups…

  3. Abegy….una no dey see well….see make up on her face…look at lips…is nude,,look at her face,she apply foundation… Look at her eye brow. She apply it lightly… Who says she apply no makeup

Leave a Reply