Celebrity BarMan, Cubana Chief-Priest has seemingly lambasted self-proclaimed African Giant, Burna Boy over his perceived jealousy of criticism of Davido’s success.

Yesterday, YBL reported that there were were subtle shades between Burna Boy and Davido — a situation that has both singers trending on Twitter currently. (Read here)

Cubana ChiefPriest has waded in on the conversation and he’s taken the side of his close friend, Davido.

He wrote on his Instagram page ;

No Be @davidoofficial Say Make Adeleke Born Am !!!! Don’t Ever Fight Destiny, You See This Crown? Na God Give Am To Him, Na Natural, Na Follow Come, E Dey The Body.

David As Ajebo Never Looked Out For A Rich/Blown Girlfriend Rather He Blew His Girl, David At 26 Has A 5 Year Old Daugther, David With His Said Papa Money Has Raised Talents To Super Stars Even Gate Man Sef Blow !!!! You Wey Wan Check Am If To Say Your Papa Get This Money Pride No Go Gree You Do Music For A Living, David Turned Poor Ikotun Boys To Island Big Boys, Come On !!!! There Are Levels To This Championship? Thing, Na Who Blow Come Still Blow People Na Him We Wey Be Igbo?? People Dey Call Odogwu?

 

View this post on Instagram

 

No Be @davidoofficial Say Make Adeleke Born Am !!!! Don’t Ever Fight Destiny, You See This Crown? Na God Give Am To Him, Na Natural, Na Follow Come, E Dey The Body. David???? As Ajebo Never Looked Out For A Rich/Blown Girlfriend Rather He Blew His Girl, David At 26 Has A 5 Year Old Daugther, David With His Said Papa Money Has Raised Talents To Super Stars Even Gate Man Sef Blow !!!! You Wey Wan Check Am If To Say Your Papa Get This Money Pride No Go Gree You Do Music For A Living, David Turned Poor Ikotun Boys To Island Big Boys, Come On !!!! There Are Levels To This Championship? Thing, Na Who Blow Come Still Blow People Na Him We Wey Be Igbo?? People Dey Call Odogwu? #CubanaChiefPriest? #CelebrityBarMan?

A post shared by CelebrityBarMan? (@cubana_chiefpriest) on

12 COMMENTS

  1. If he day vex say davido fad get money way he go kill him self
    Where he fad day way davido fad day make money

  2. @Davido,This guy no be pikin na child,we no who born am. No b just g, na real G, we know people wey he transform their lives 360 degrees. So make those wey still stand for one leg wait make we see if them go fit stand with two legs

  3. @Davido,This guy no be pikin na child,we know who born am. No b just g, na real G, we know people wey he transform their lives 360 degrees. So make those wey still stand for one leg wait make we see if them go fit stand with two legs

Leave a Reply